Kangpe
Kangpe
歌词相关歌手:NNEKA
So na so I be na condition come make you aje like this 所以呐,所以我要呐条件来让你AJE这样
You say your husband na I leave you, you say I go fit betray you 你说你丈夫纳我离开你,你说我适合去背叛你
So na so you dey weak as 所以呐,所以你戴伊弱
I see you before I think say you dey kangpe 我看到你之前,我觉得你说人家kangpe
Nothing fit, fit shake you, nothing fit, go fit break you 没有什么合适,适合摇你,没有什么合适,去配合你休息
But na you rake before, 不过呐,你耙前,
Na you talk say you no go put man before God 呐,你说说说你没有去把人在神面前
Oh, see yourself as you be, 呵呵,看你自己,你是,
Na you talk say you no go put man before God 呐,你说说说你没有去把人在神面前
[Chorus] [合唱]
As you know God no go give you anything you no go fit deal with 正如你所知道上帝没有去给你什么,你不适合去处理
Na so dem talk, the thing en no go fit kill you 娜这样DEM谈话,东西连接不走适合杀了你
Na I go make you strong it go make you strong 呐,我去让你强它去让自己坚强
The thing wen no go fit kill na I go make you strong 事闻不适合去杀人呐,我去让自己坚强
The thing wen no fit kill na I go make you strong 事情不闻杀契合呐,我去让自己坚强
God no go give you anything you no go fit deal with 上帝不会去给你什么,你不适合去处理
You talk, say you be big man 你说话,说你是大男人
Because you fit raise your hand, fit beat your pickin, beat your wife, 因为你适合举起你的手,贴合打败你再找,打你的妻子,
You sabi, bible well o 您萨比,圣经以及Ò
Dey go church everday oh 人家去教堂锁具哦
Notice me or I quench 请注意我,否则我解渴
Look at me how I bounce 看看我怎么反弹
But na you be the crook 但是呐,你是骗子
Na your kind fit open eye kill person misuse and abuse him 娜的一种适应开放的眼杀的人误用和滥用了他
419, ole, thief, basket mouth, ojoro 419 ,OLE ,小偷,筐口, ojoro
But na you know how I be 不过呐,你知道我是怎么
Wen wind blow fowl ynash go open very very well oh 温风吹鸡ynash去开非常非常出色的哦
[Chorus] [合唱]
As you know God no go give you anything you no go fit deal with 正如你所知道上帝没有去给你什么,你不适合去处理
Na so dem talk, the thing en no go fit kill you 娜这样DEM谈话,东西连接不走适合杀了你
Na I go make you strong it go make you strong 呐,我去让你强它去让自己坚强
The thing wen no go fit kill na I go make you strong 事闻不适合去杀人呐,我去让自己坚强
The thing wen no fit kill na I go make you strong 事情不闻杀契合呐,我去让自己坚强
God no go give you anything you no go fit deal with 上帝不会去给你什么,你不适合去处理
As you walk through the valley of the shadow of death 当你行过死荫的幽谷
You will fear no evil because his rod and his stalf are with you 你也不怕遭害,因为他的杆和他stalf与你
You have come this far to sing your mystery 你已经走了这么远来唱你的神秘感
歌词 Kangpe 的中文对照歌词翻译地址:https://www.englisher.net/lyrics/lyric/kangpe/
- Death
- Heartbeat
- Mind Vs. Heart
- Suffri
- Come With Me
- Gypsy
- Streets Lack Love
- Niger Delta
- From Africa 4 U
- Running Away
- Focus
- Kangpe
- Deadly Combination
- The Uncomfortable Truth
- Mind Vs. Heart
- Heartbeat
- Come With Me
- Kangpe
- Africans
- Suffri
- From Africa 2 U
- Focus
- God Of Mercy
- 推荐歌词
- Plaisir d'Amour
- Violins
- Good People
- Nothing To Prove
- Bermuda Locket
- Where We At
- Jingle Bells
- Lolita
- Hear Me
- They Call Me Guitar Hurricane
- Talvez A Metade Do Caminho
- I've Been Loving You Too Long
- Tear Me Down
- Something Else Or...
- All I Want Is You
- Cry Myself To Sleep
- Our Window
- You Are Awesome
- Lodi
- The Boxer
- "Kangpe" lyrics are property and copyright of their owners."Kangpe" lyrics provided for educational purposes and personal use only.
- 歌词 "Kangpe" 的所有者拥有该歌词的产权和版权。仅供教育目的且仅限个人使用。
- 歌词 "Kangpe" 的中文对照翻译版本由本站整理完成,仅供学习参考,对于其中的错误本站不承担任何责任。